Advertisement Area
Wordpress backlinks generator
Free public records and people finder tool
Free People Finder Tool
Creative shipping and logistics solution in Egypt
Wordpress backlinks generatorAmireta | All that relate to the woman, The health, And the beautyأميريتا - كل ما يخص المرأة و الصحة و الجمالVisit Visit Visit

For You – BB-Harris

Girl I wan make you know say
Dem dey lie, when dem say
Dem go buy helicopter for you 
Dem go buy all the pearls dem for you
Baby no b true, na magic 

Dem say dem go do that and do this  for you
Dem go buy all the Gucci for you
Dem wan magic you

But me I will do anything for you
I will give my life for you
I'll do my best and every little thing for you
I'll give  my all and everything for you
Oh my baby all for you
I will give my life for you
I'll do my best and every little thing for you
I'll give my all and everything for you
Oh my baby all for you

Olaedo 
No be lie when I told you I want you
Bad guys na your thing wey dem wan do
Calm down make i tell you the whole truth 
Slow down dem dey form say dem dey cool

Plenty girls but na you wey I come choose
I no go like make dem play you and use you
Calm down dem go fool you and dump you 
F*ck boys na your pant wey dem wan see

Dem say dem go do that and do this for you
Dem go buy all the Gucci for you
Dem wan magic you

But me I will do anything for you
I will give my life for you
I'll do my best and every little thing for you
I'll give  my all and everything for you
Oh my baby all for you
I will give my life for you
I'll do my best and every little thing for you
I'll give my all and everything for you
Oh my baby all for you

Girl I wan make you know say
I wan make you know oooh oooh
Make you know say
Make you know say

Omalicha I dey tell u say
If e no be you, I go go astray
Go astray
Ndi irom dem go call me shame 
Sugar plume your  love na fame 

Oh aiii
I dey pray I dey pray I dey pray
Make you just tell me I do
I dey pray I dey pray I dey pray
Make you just tell me I do
Dem say dem go do that and do this for you
Dem go buy all the Gucci for you
Dem wan magic you

But me I will do anything for you
I will give my life for you
I'll do my best and every little thing for you
I'll give my all and everything for you
Oh my baby all for you
I will give my life for you
I'll do my best and every little thing for you
I'll give  my all and everything for you
Oh my baby all for you

Humming 
Is BB-HARRIS
Yea

Girl I wan make you know say
Dem dey lie, when dem say
Dem go buy helicopter for you 
Dem go buy all the pearls dem for you
Baby no b true, na magic 
Dem say dem go do that and do this  for  you
Dem go buy all the Gucci for you
Dem wan magic you

But me I will do anything for you
I will give my life for you
I'll do my best and every little thing for you
I'll give  my all and everything for you
Oh my baby all for you
I will give my life for you
I'll do my best and every little thing for you
I'll give my all and everything for you
Oh my baby all for you

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *