Girl I wan make you know say Dem dey lie, when dem say Dem go buy helicopter for you Dem go buy all the pearls dem for you Baby no b true, na magic Dem say dem go do that and do this for you Dem go buy all the Gucci for you Dem wan magic you But me I will do anything for you I will give my life for you I'll do my best and every little thing for you I'll give my all and everything for you Oh my baby all for you I will give my life for you I'll do my best and every little thing for you I'll give my all and everything for you Oh my baby all for you Olaedo No be lie when I told you I want you Bad guys na your thing wey dem wan do Calm down make i tell you the whole truth Slow down dem dey form say dem dey cool Plenty girls but na you wey I come choose I no go like make dem play you and use you Calm down dem go fool you and dump you F*ck boys na your pant wey dem wan see Dem say dem go do that and do this for you Dem go buy all the Gucci for you Dem wan magic you But me I will do anything for you I will give my life for you I'll do my best and every little thing for you I'll give my all and everything for you Oh my baby all for you I will give my life for you I'll do my best and every little thing for you I'll give my all and everything for you Oh my baby all for you Girl I wan make you know say I wan make you know oooh oooh Make you know say Make you know say Omalicha I dey tell u say If e no be you, I go go astray Go astray Ndi irom dem go call me shame Sugar plume your love na fame Oh aiii I dey pray I dey pray I dey pray Make you just tell me I do I dey pray I dey pray I dey pray Make you just tell me I do Dem say dem go do that and do this for you Dem go buy all the Gucci for you Dem wan magic you But me I will do anything for you I will give my life for you I'll do my best and every little thing for you I'll give my all and everything for you Oh my baby all for you I will give my life for you I'll do my best and every little thing for you I'll give my all and everything for you Oh my baby all for you Humming Is BB-HARRIS Yea Girl I wan make you know say Dem dey lie, when dem say Dem go buy helicopter for you Dem go buy all the pearls dem for you Baby no b true, na magic Dem say dem go do that and do this for you Dem go buy all the Gucci for you Dem wan magic you But me I will do anything for you I will give my life for you I'll do my best and every little thing for you I'll give my all and everything for you Oh my baby all for you I will give my life for you I'll do my best and every little thing for you I'll give my all and everything for you Oh my baby all for you