Oh no no no E no go bad if you love me the same wey I do for you Oh baby malo jo fo mi Oh baby malo jo fo me I no go lie everything wey I get I give to you Girl please don't underrate me Girl please don't underrate me You mean the world to me... I no go lie if I lie make I die make I kpai for you You mean the world to me... I no go lie if I lie make I die make I kpai for you baby Dumebi I want to love you demebi You no dey pick call oh no no I'm going crazy dumebi oh no no Dumebi I want to love you demebi You no dey pick call oh no no Oh no no Why you wan play me with me I don't care Why you think you're playing hard to get oh I dey fear I no fit leave my heart for you oh boy I swear Anything you want from me I'll give oh boy abeg.. boy But you do me hard oh totori I stake my heart no worry I no fit leave at all oh boy you make me want to lose Oh boy you do me hard oh totori I stake my heart oh no worry I no fit leave at all oh boy you make me want to lose it Boy you do me hard o Dumebi I want to love you dumebi You no dey pick call oh no no I'm going crazy dumebi oh no no Dumebi I want to love you demebi You no dey pick call oh no no Oh no no Dumebi Dumebi You no dey pick call... Dumebi Dumebi Dumebi It's planet mix