Advertisement Area
Wordpress backlinks generator
Free public records and people finder tool
Free People Finder Tool
Creative shipping and logistics solution in Egypt
Wordpress backlinks generatorAmireta | All that relate to the woman, The health, And the beautyأميريتا - كل ما يخص المرأة و الصحة و الجمالVisit Visit Visit

Dumebi (feat. Jaycie singz) – AKL

Oh no no no
E no go bad if you love me the same wey I do for you
Oh baby malo jo fo mi
Oh baby malo jo fo me
I no go lie everything wey I get I give to you
Girl please don't underrate me
Girl please don't underrate me

You mean the world to me...
I no go lie if I lie make I die make I kpai for you

You mean the world to me...
I no go lie if I lie make I die make I kpai for you  baby

Dumebi
I want to love you demebi
You no dey pick call oh no no
I'm going crazy dumebi oh no no
Dumebi
I want to love you demebi
You no dey pick call oh no no
Oh no no

Why you wan play me with me I don't care
Why you think you're playing hard to get oh I dey fear
I no fit leave my heart for you oh boy I swear
Anything you want from me I'll give oh boy abeg.. boy
But you do me hard oh totori
I stake my heart no worry
I no fit leave at all oh boy you make me want to lose
Oh boy you do me hard oh totori
I stake my heart oh no worry
I no fit leave at all oh boy you make me want to lose it
Boy you do me hard o

Dumebi
I want to love you dumebi
You no dey pick call oh no no
I'm going crazy dumebi oh no no
Dumebi
I want to love you demebi
You no dey pick call oh no no
Oh no no

Dumebi
Dumebi
You no dey pick call...

Dumebi
Dumebi
Dumebi

It's planet mix

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Advertisement Area
Wordpress backlinks generator
Free public records and people finder tool
Free People Finder Tool
Creative shipping and logistics solution in Egypt
Wordpress backlinks generatorAmireta | All that relate to the woman, The health, And the beautyأميريتا - كل ما يخص المرأة و الصحة و الجمالVisit Visit Visit