Advertisement Area
Wordpress backlinks generator
Free public records and people finder tool
Free People Finder Tool
Creative shipping and logistics solution in Egypt
Wordpress backlinks generatorAmireta | All that relate to the woman, The health, And the beautyأميريتا - كل ما يخص المرأة و الصحة و الجمالVisit Visit Visit

Omotena – Benny S

O na na na baby
Uh uh uh uh uh uh uh yeah eh
Bru beng beng

My omotena omotena
Na you dey for my mind
And when I dey para
You dey calm down
You say make I slowdown
For the matter
You say no be who come first
Na him get sense
No be every contest
Na im make sense
So make I no kill myself
I know say some wey start oh
E don cast oh
For this love oh
I no want story oh oh
Cos I love you baby

Na you be my omotena
Na you dey give me
De wey wey me I like oh
And when I don go far away
E be like sey I want kpai
Without my baby

See other girls the tell me say
You no try you no try
You no fine you no fine
You no prime
And them talk say you too lie
Me I tell them I no mind
Say your beauty dey my eyes oh yeah
If e de pain them
Make them go hug transformer oh yeah
For my matter oh yeah
Na who de sick
Who de drink panadol
If e de pain you
Make you go find your love
And if you no want
Make you stop to the talk
No de put mouth
For my matter oh yeah eh eh

I know say some wey start oh
E don cast oh
For this love oh
I no want story oh oh
I no want no want
Cos I love you baby

Na you be my omotena
Na you dey give me
De wey wey me I like oh
And when I don go far away
E be like sey I want kpai
Without my baby
Na you be my omotena
Na you dey give me
De wey wey me I like oh
And when I don go far away
E be like sey I want kpai
Without my baby
Na you be my omotena
Na you dey give me
Bru beng beng beng
De wey wey me I like oh
Uh ye uh ye uh ye
And when I don go far away
Uh ye uh ye
E be like sey I want kpai
Without my baby
Ovai Samaru

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Advertisement Area
Wordpress backlinks generator
Free public records and people finder tool
Free People Finder Tool
Creative shipping and logistics solution in Egypt
Wordpress backlinks generatorAmireta | All that relate to the woman, The health, And the beautyأميريتا - كل ما يخص المرأة و الصحة و الجمالVisit Visit Visit