Advertisement Area
Wordpress backlinks generator
Free public records and people finder tool
Free People Finder Tool
Creative shipping and logistics solution in Egypt
Wordpress backlinks generatorAmireta | All that relate to the woman, The health, And the beautyأميريتا - كل ما يخص المرأة و الصحة و الجمالVisit Visit Visit

MAN – Batoy

Man nah janwe kalakuta
Hustle everyday just to conquer
Man Dey move
Man no Dey slow
Man be hunter Dey hunt for the raba
No get time cos nah real mamba
Me hustle for the dough o
And if i shoot my shot nah to goal o
You be Dey Think say you sabi man oh
Shey you Dey see say nothing bad oh
Shey you Dey party hard o opoor
Man - wey Dey sabi rep eh
Me I no Dey sere Better go and bere
For my hood o Batoy no Dey play play
You no fit block my way you no be God o
Me I no Dey sere Better go and bere
For my hood o Batoy no Dey play play
You no fit block my way you no be God o

Respect for the man
Respect for the man dem
Respect for the man
Abi you no know
Respect for the man dem

To all the hustlers wey dey try to make way
Wey believe say one day hustle go pay
Banshi nla la ki owo mi po jaburata
Kin kowo dele kin tu fi sapo lolo
Who tell you say we no go blow
Rome wasn't built in a day
As I never complain complain
So I will never ever explain
Olowo laye mo
Aje ogugu ni so
Jowo wa fi ile mi sebugbe
Kin Fi owo mi se re o
Me I no Dey sere Better go and bere
For my hood o Batoy no Dey play play
You no fit block my way you no be God o
Me I no Dey sere Better go and bere
For my hood o Batoy no Dey play play
You no fit block my way you no be God o

Respect for the man
Respect for the man dem
Respect for the man
Abi you no know
Respect for the man dem

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Advertisement Area
Wordpress backlinks generator
Free public records and people finder tool
Free People Finder Tool
Creative shipping and logistics solution in Egypt
Wordpress backlinks generatorAmireta | All that relate to the woman, The health, And the beautyأميريتا - كل ما يخص المرأة و الصحة و الجمالVisit Visit Visit