Advertisement Area
Wordpress backlinks generator
Free public records and people finder tool
Free People Finder Tool
Creative shipping and logistics solution in Egypt
Wordpress backlinks generatorAmireta | All that relate to the woman, The health, And the beautyأميريتا - كل ما يخص المرأة و الصحة و الجمالVisit Visit Visit

Long Life – Benny S

I, the work hard
I no dey losegard  o
To make this money
So I go fit to de pay my bills
E don teh wey we dey for street
Dem tell me say e no sure for me
I know say e no easy for street
But I no, go ever give up on me
Until I collect
In billions I no go relent
Dem go hear say me I don collect
And I know say dem go don forget
Ah yeah

I pray for long life
Cos I wanna live large
I want to bless lives
And I no want stress rara o
I'm not a doctor
But I try to save lives
It's not my power
But no jah him power
Iyo yeah

This life, this life
Wey we dey so oh
E no be two, oh
No body no when e go kpuff, oh
I thank God say I never kpai
I just want to enjoy my life
My family dem go dey my side
Cos when e red
Dem been dey my back iyo oh ah
Me I no want any yawa
I don try for de matter
And I just want to live my life
(Iyo yeah)
Until I collect
In billions I no go relent
Dem go hear say me I don collect
And I know say dem go don forget
Ah yeah

I pray for long life
Cos I wanna live large
I want to bless lives
And I no want stress rara o
I'm not a doctor
But I try to save lives
It's not my power
But no jah him power
Iyo yeah
I pray for long life
Cos I wanna live large
I want to bless lives
And I no want stress rara o
(Ovai Samaru)
I'm not a doctor
But I try to save lives
It's not my power
But no jah him power
Iyo yeah

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Advertisement Area
Wordpress backlinks generator
Free public records and people finder tool
Free People Finder Tool
Creative shipping and logistics solution in Egypt
Wordpress backlinks generatorAmireta | All that relate to the woman, The health, And the beautyأميريتا - كل ما يخص المرأة و الصحة و الجمالVisit Visit Visit