Advertisement Area
Wordpress backlinks generator
Free public records and people finder tool
Free People Finder Tool
Creative shipping and logistics solution in Egypt
Wordpress backlinks generatorAmireta | All that relate to the woman, The health, And the beautyأميريتا - كل ما يخص المرأة و الصحة و الجمالVisit Visit Visit

Hypocrisy (feat. Itz Xhine) – C Flex

When will this hypocrisy stop
When will this hypocrisy stop
My country is a flop
Shey make I talk or make I stop
Oooh
When will this hypocrisy stop
When will this hypocrisy stop
My country is a flop
Shey make I talk or make I stop
Oooh
Men I smell hypocrisy
Religious mob dem are crazy
Causing problems in the city
In a country what a pity
In a country what a pity
Same country where our leaders they are stealing
Looting our money, cheating us without pity
Don't even get me started on our clergy
Deceiving the masses na em be their hobby
I smell hullabaloo
Why man pikin dey behave like malu
Hardened criminals dem dey go dey salute
If you take the lord's name in vain, dem go shoot
Go shoot
I smell hullabaloo
Why man pikin dey behave like malu
Hardened criminals dem dey go dey salute
If you take the lord's name in vain, dem go shoot
When will this hypocrisy stop
When will this hypocrisy stop
My country is a flop
Shey make I talk or make I stop
Oooh
When will this hypocrisy stop
When will this hypocrisy stop
My country is a flop
(Is a flop)
Shey make I talk or make I stop
Oooh
The country's so hard, the government's so bad
There's hypocrisy, tribalism, yeyeism
Yeah
They don't wanna see us grow
If this shit can't work together
We should try another way
Everyday killing everywhere
Everybody make dem dey their dey
Let me go
Water and fire no fit go together
Khaki know em way em no be leather
Ogbanje to one side, herbalist to one side, witchcraft to one side
No more lies, no more lies
Let Africa stay strong, let Nigeria stay strong
If e no go be, make e no be
Eeeh
When will this hypocrisy stop
When will this hypocrisy stop
My country is a flop
Shey make I talk or make I stop
Oooh
When will this hypocrisy stop
When will this hypocrisy stop
My country is a flop
Shey make I talk or make I stop
Oooh

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Advertisement Area
Wordpress backlinks generator
Free public records and people finder tool
Free People Finder Tool
Creative shipping and logistics solution in Egypt
Wordpress backlinks generatorAmireta | All that relate to the woman, The health, And the beautyأميريتا - كل ما يخص المرأة و الصحة و الجمالVisit Visit Visit