Advertisement Area
Wordpress backlinks generator
Free public records and people finder tool
Free People Finder Tool
Creative shipping and logistics solution in Egypt
Wordpress backlinks generatorAmireta | All that relate to the woman, The health, And the beautyأميريتا - كل ما يخص المرأة و الصحة و الجمالVisit Visit Visit

HayBoi (Best Of The Best) – Akinzbeatz

I no wan Dey tell my people
Shey money no dey  money no dey
When you can work for money
Then hustle go pay hustle go pay
Where dem Dey talk 'bout money
Na there I go dey
So no reason me for the talk
Wey no go pay
Always I Dey grind
Omo ye no time to waste
Beep anytime otipe no be today

Dey try to block my shine
Want me make I die
People love my vibe
I give them left and right
Me no get their time me no get their time

Many people wonder Kilonlo
I give them sounding on a low
Thank God shey I no Dey borrow
I Carry my cross on all alone
No go Dey settle for less
Make you try all your best
Life gon' teach you some less'
Try your best of the best

No go Dey settle for less
Make you try all your best
Life gon' teach you some less
Try your best of the best

You get update come gimme
Am trying to get more money
Dakun maje kan rimi
Fun ni oti to ni meaning
I have a bad girl oh lele
Carry my girl on a date
Baby dakun jia lole
If you see the money
Soma wole

You get update come gimme
Am trying to get more money
Dakun maje kan rimi
Fun ni oti to ni meaning
I have a bad girl oh lele
Carry my girl on a date
Baby dakun jia lole
If you see the money
Soma wole

Dey try to block my shine
Want me make I die
People love my vibe
I give them left and right
Me no get their time me no get their time

Many people wonder Kilonlo
I give them sounding on a low
Thank God shey I no Dey borrow
I Carry my cross on all alone
No go Dey settle for less
Make you try all your best
Life gon' teach you some less'
Try your best of the best

No go Dey settle for less
Make you try all your best
Life gon' teach you some less
Try your best of the best

Many people wonder Kilonlo
I give them sounding on a low
Thank God shey I no Dey borrow
Carry my cross on all alone
No go Dey settle for less
Make you try all your best
Life gon' teach you some less'
Try your best of the best

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Advertisement Area
Wordpress backlinks generator
Free public records and people finder tool
Free People Finder Tool
Creative shipping and logistics solution in Egypt
Wordpress backlinks generatorAmireta | All that relate to the woman, The health, And the beautyأميريتا - كل ما يخص المرأة و الصحة و الجمالVisit Visit Visit