Mon jaiye mi o E jen shaye mi e E jen jaiye mi o Jah Mon jaiye mi o Mon shaye mi o On a low me I dey, they want try bring me down No, you can't bring me down Why everything me I do, they get something to say Uche talk, Solo yarn even Aunty Deborah get something to say Them stand put for corner dey observe my glory Enemies 'em dey count up my grace Shebi oluwa loni, ma ri ba ti se Badman say he want follow me run my race, him worry bout my money, them worry bout my pay Them no want make I live this kinda life Awon ota osha fe jen gbadun aye e Uncle Looku dey look cloth wey I wear All I do is drip, I'm never gon drown Level up, they go say me I high Who Jah don bless, never going down Carry my matter everyday for their head Them want make I hala, Them want make I para Roses are red, AK paint that boy red Bloody samaritan go live with the stars Dem say, dem say I don't give a damn what they say No matter wetin u do, dey go criticize Eledumare cover my ways, Oluwa bami segun awon ota Oh yh oh yh Anything I want, I go do Anything I like, I go buy Any girl I like, I go wife I'm dripping in designers Thank Jah mon jaiye bi oloba Mon jaiye mi o Mon shaye mi o E jen jaiye mi o eeee Jah Oluwasegun